@DeeoneComedian So all the funds wey dem dey coner for him back no bother you na him own wrong doing u dey find😂 toh make him brothers commot talk him own evil
@DavidTremenduz To be honest there’s over 500 languages and you chose to speak facts… if you dey innocent e no get how as a man dem go raid you, definitely you go fight back… find way run commot for that place