Walai let him go. You cant go band for band with saudi cus their money long and you can't force a player to stay. Best is, play the match yourself for today but immediately the match Is over enter transfer market and sign grassroot players around your club preferably under-22
Lamine Yamal wey I sign to my Ajax club wey I dey use play Conference League matches, una no go believe say Al Nassr don dey bid for am.
E con reach today wey Yamal suppose play match after I don set stadium make sure say the field dey in good condition, arrange my number 10 socks and boots, my number 10 con tell me say e no fit play today because e don dey play for my team for a long time and e deserve a 50% wage increase. I later find out say e don use the wage demand take open negotiations with Al Nassr.