@davido See sweet gbedu nah🙈🙈❤️ one thing I understood in this life is ,once people see you are good and you are a threat,they kinda gives you hatred’s and criticisms to stop your shine 🤣evil people no fit allow their evil heart spit truth 🤣🤣lowkey dem know the truth
@RusEmbNigeria please I neee your help,I applied for a russia visa in Egypt through an agent,and I want to cancel the visa and withdraw my passport as I have urgent health issues and I need my passport for another travels. How can I go about this pls respond 🙏
@thenihiin This gender wicked die,if u make money don’t date one girl na me d tel u,bcus if u r broke they won’t date only u,they don’t give loyalty to broke men n they want loyalty from rich niggas🤣🤣I broke up 3years relationship yesterday,I no fit bend for that nah ,for relationship🤣
@thenihiin I no fit get money wey peller get com the cry for breakup ,God forbid,for girl wey I get money pass taaa dey no born that girl wellI go use money move on bro ,if u get money e get
Some kind things wey no fit beat u up as a man,oga funds na the only thing that can give me pains
@thenihiin As me breakup 3yrs yesterday ,I die ? For girl wey I d sponsor financially back to back ,taaaaaaaaa girl wey no get money ,d leach on me in form of relationship…peller u self nah fool