@prinxe_B When the person is saying rubbish correct the person Nigeria is bigger than all this una fasting and prayers oga do real things so things will work stop disturbing God with your prayers for more than 100 years now.
@DEngliishalhaji We need fight for ourselves before it becomes to late North them dey pack like indomie till getting to east can we let our people to keep dieing in someone unless people money business.
@DEngliishalhaji Where am from edo start you can't not carry that amount of people inside bush when bandit wa go come no even reach 200 people instead bandit and citizens go die for fight imagine 500 people rough 100 bandit how them go take see space shot gun Nigerians now na garri wa them dey
@DEngliishalhaji Sometimes this bandit matter dey funny me do you how how large 500 people are then how them use carry them, them waka for leg enter bush cause this North them need invsitage them well oh make una stop to use Nigerians make money oh