@ultimate_kombo The only team wey fit beat this Argentina na God FC..
Make God just arrange 11 angels for heaven make dem come play Argentina πππ
My only regret in life: Iβll never watch Messi play in person.
I lose my voice calling him the greatest to ever grace this sport.
Some pains donβt heal π₯Ήπ’
#messi#worldcup#goat
@FabrizioRomano Why are you guys so happy with this Gordon sef? Heβs a lesser version of rashford and paying 80million is crazy mehnβ¦ Barcelona please use the money instead on a world class JULIAN ALVAREZ β€οΈπ
@AnabellaMarvy Why are you guys so happy with this Gordon sef? Heβs a lesser version of rashford and paying 80million is crazy mehnβ¦ Barcelona please use the money instead on a world class JULIAN ALVAREZ β€οΈπ
@AnabellaMarvy Abeg know wetin u Dey talk o.. Raphinha leaving next season keh⦠na until Barca lose this guy na him una go know say na our key player be that
@FCBarcelona The breaking news I want to see first thing tomorrow morning is βHANSI SEIZED LAMINE YAMAL PHONEβ. If I no see am, una Dey find my trouble