@erigganewmoney E be like you don tire to Dey motivate us oo! Leave @davido alone and focus on your stories.
You people leave una helper Dey find attention in no go Area
@Erigga_News Poor man pikin with excuses π why your papa no make money make u sef enjoy π Talent donβt give money in Nigeria oo. People wey Dey chop fire for street never see food chop oo π