@Degokke@oluwapelumi_xx@UBAGroup Jesus na jesus we dey call ham. Abi u don hear say Muslim say mr Muhammed before, if we die na mortuary attendant go first knock our head. Chairman wey no share $ reach my side na baale adugbo
@jayjay_Ogn@oluwapelumi_xx@UBAGroup D tin wey uba do me last month if I see Tony fr real life.I go tell ham say no b name we dey call Jesus,make e no dey feel entitle. u no fi believe I go pos withdraw 156k,dem comot ham for my account. E write fail for pos, dem whine me gan. I call dem tire
@ESPNUK You see as one Liverpool legend talk hin talk. Nobody hol ham for neck, that’s his opinion. Okocha na Nigeria legend and to him Ronaldo is a goalscorer just like haaland