@instablog9ja Bruh nah you be the reason why dem no bring am come this country before smh , self service go worse for this country ehn, for country wey people dey hungry
@anonymousA911 Crazy how people donโt use their heads no more then go just sit down allow another person Dey finger their brain ๐ even Spider-Man nah demon
@yabaleftonline Better go back your country , you didnโt speak about the bad governance or the suffering of the people nah dog matter you carry for head , Nigerians wey be say body Dey pepper them cause of the situation of country itself . SMH just go back to where youโre from it better there
@vslkemo Before nko lol , you fit Dey pray make country better , wey another person wey Dey benefit from the misfortune of the country go Dey pray make e no better , thatโs literally the reality of many so called socialite
@instablog9ja Nah still you we go ask that question fr , cause if thatโs the only reason you need a man then problem Dey ๐, you no Dey find love nah person wey go do all that you Dey find
@Rhapxodyy I mean these same people who intentionally kpai Jesus for cross and said he died for our sins , you kpai person you say nah your sins him Dey die for you , like Una kill am oo๐๐ you embraces and dragged him on the floor so your sins can be forgiven ? Omo just think
@instablog9ja You didnโt even watch the whole Ycee interview, they clipped only a part and spoke on it smh Una really dumb truly , too emotional Una deserve Una govt
You push propaganda I report you , you tell us thereโs no bad governance into Nigeria which is misleading I report you you support tinubu I report you , you talk good about corrupt officials I report you , you canโt degrade our intellect ! Werenโt fools !
My contribution to society is to make sure to report any posts promoting or pushing bad governance unto us and any post degrading intellect , even the ones wey no do research Dey post misleading content go collect . I like to Dey report Una die