Na you first diss dem, dem diss you back, you no reply.
What most people online wanted then was for you to reply the diss so NG rap scene go at least dey lively cuz nobody cares about your issue with Blaq.
You talk say dem wan end your career.
You buy ACL beat take am down.
You claim say you won, yet you no get peace of mind.
Every show wey you go, you talk down on Blaq.
You say you don destroy Chocolate City Label, disrespect every OG, wished dèath to all the artists down to the gateman wey no do you anything.
You come up with s•xual abuse allegations. Show us evidence, you no gree, you say you go take am go court.
You are still not satisfied.
Blaq go interview talk im own side, you say he dey lie. Same interviewer invite you, you shift the narrative, call the man a “local champion interviewer” say na Piers Morgan you wan go tell your side.
Your CS is full of people wey don tire of your BS, you call dem bots because nobody is on your side. Smh
Aro Psychiatric Centre in ABK go do better job on you, dem be experts and it’s not too late to visit them.
If no be hate, how Celine Dion, Tungba Nostalgia and Dantata take dey sound alike? 😂😂😂😂
These songs sounds differently! as long as music is concerned, Zinoleesky is way too versatile!
Obsessed with Zinoleesky just to drag his name. No proven finding says Zino k!ll Mohbad, so stop pushing allegations as facts. Zino dropped Gen Z album hit 7 on Spotify Global Debut Albums,1 on Nigeria Apple Music. Hate him all you want, Zino is loved everywhere he goes.