@guzu_p Like bro, on top say girl child despite proper upbringing can later be corrupted by friends, now boy child go come still say him be gay. Omo ehh
@pallnandi Omo no blame us nah due to lack of exposure, I fell for that with an ex years back. Mama go Dey tell me stories of wetin friends Dey do self.
@iloveparadise_@BlessingObasiu1 Thatβs to tell you say you no wise! Oya tell her make she do only fans make una use the money become ghost investors make you see if she truly Dey by your side.