@Nimisioluwa Mama put date on her own!!you declined him of sex 2024 you run to him for help 2025 but you just remember he is criticizing you and talking bad at you 2026 because you declined him for sex in 2024 let's it makes sense ma'am
@PO_GrassRootM I just laugh seeing people defending politicians. This country has never gotten better after a new government. It has been so since our forefathers. We Nigerians are yet to use our voice for the right thing; it's still tribalism we're engaging in. We need VDM as the president.
Omo this current generation is now something o,story wey dem tell us den wey we no argue wey we just digest https://t.co/2b2CW6Pz1L him I tell this dude o say India beat Nigeria 99-1 say ball dey turn lion and rock say person wey score the one goal sef sacrifices his life