@xbutter4 Make Ogun take you and davido
You dey part of the gullible sheeps they need to push their fame tactics
No quick open your eyes bfr you blind finish ekpa
That useless boy wan drop E.P wey be say all na GBA
You go bring weytin your closest friend yarn you 199years ago take set motion
So na wetin go make your ep top chart be dat ?
Your life go juss Dey spoil the more
Stuck to your die hards cus dem don cancel your papa generally.
Even if Madrid and Barca lose form same season
Atletico no fit dey look Sevilla or Villarreal carry league
Simeone go turn ham to war
But the league argument is flawed already
It’s just football at the end of the day
@DankeeAD1@ebubayxx@MoshoodRidwan19@Adebay0r__@Tombara_ibc You stand for the truth ?
So the videos Moh made when he was alive mentioning their names isn’t the truth ?
Cus he don die now you dey believe his oppressors
You be bad person chaii
I pity people who have you close to them