@christybysoul@instablog9ja What is she understanding, how is she making him happy, is she d one providing for the guy? Their 2 broke, and the guy Dey hustle to change him status u Dey talk rubbish. E be like say woman no Dey make money for una family…. Ozuor
@Emmanuel_Tips For una complete class , only 3 ppl get sense…. And inside the 3 na only 1, get head excluding you… Omo una parents just Dey childless when it comes to una
@instablog9ja Make fate make me ur husband, so that this woman daughter wey u Dey do now, go come stalk me…. I go like make the karma use me… see free babe….cos of karma and revenge
@yabaleftonline Person wey their first son wey senior her still Dey chop mama thank you for house, him papa Dey sub for am… u want begin Dey talk down on men… guys wey Dey hawk gala for hold up still better pass u.
@ItsAmahAdoma I’ll attend my wife’s graduation first…. Normally wedding reception Dey serious from 2pm for Nigeria… me and my wife go follow with some of her guests, go attend the wedding���. And we go make sure say money rain there .. after which me and my wife go continue party for night…
@KingFtpFx One thing I’m very certain is that @KingFtpFx go meet up this target in 3 months if given the opportunity… he’s one disciplined trader that I know…. He’s a disciplined and experienced trader…. Man has been consistent back to back….