@JAY5OFX_II Guy mayorkun blow up before streaming era na insult to Dey compare mayorkun and mavo
Mayorkun big pass am by far streams na just number ooo
@Odumodublvck_ Normally I know say wetin blaqboneq do no sharp I know say blackbonez Dey tell people say him don sleep with od babe before na blaqbonez first find trouble but una suppose settle the matter lowkey instead of bringing it online.
Why wande coal no tell wizkid say make him release ebelebe as single come release wizkid verse as remix the disrespect most of this artist Dey give davido too much and the 2 songs Dey the same album ooo but na davido own u won release as remix