@Blessedmartins_@AjMachalaa After wizzy don sample all fela song finish, una con Dey talk say e big pass Fela⦠so you fit put person wey you big pass tattoo for body?
I say una no get functioning brain seh
@johnson_gbemi @vdmempire Why I go buy ticket wey you go dey send me out.. VIP ticket for that matter ooo
Dem go reach Yankee go dey perform like saint