If I follow una argue Jude Bellingham again come arrest me
Tuchel wey Dey run mouth before World Cup start say Jude go fight for shirt na d same Jude Dey save am
God go punish una for me if una carry any midfielder come Dey compare am to Jude
I apologize in advance if this applies to you but I sincerely believe that if you think Pedri was ever close to Jude Bellingham, you are of an objectively lower mental status than me, something akin to a sea urchin or maybe a mussel.