"I suffered to make it in life, so instead of making your life easy, I'll make sure you understand why you must also suffer to make it in life."
- A Nigerian elder..
I go university, I no go my matric
I no gree get babe
Jersey party i no go
Departmental week i no go
Faculty week i no go
FYB week I no go
Sign out party i no go
I just de indoors de smoke igbo de survive 💔
@JamoLisky97213@ubongsamson00@ultimate_kombo See why Ronaldo fans will always be forever foolish ordinary banter they no fit take they don carry banter enter personal life enikure we just started
@kkk138208695196@SeunCipher@rmacarson@ButtyGhetto_ E no dey hard to know pikin way no get love for home werey them no dey ever get comeback for banter if them don dey lose them go con use your personal life banter onikure
@rmacarson@LongMan_FC@SeunCipher@ButtyGhetto_ God suppose take your life for this thing way you talk now when Una dey banter all Barcelona players una no say na human being them be e reach una own turn una wan dey dey emotional onikure omashofo ni
@rmacarson@jibolaah@ButtyGhetto_ Nobody mumu pass Ronaldo fans we dey banter each other player you no see wetin you go use banter again for football you carry go personal stuff na God go punish you for calling his children imbe cause say him banter your player onikure omashofo ni
At a point I came to the actualization that I was too lazy to be rich ,only then did a lot of things start making sense to me on why I was broke .
If you haven’t had this conversation with yourself then there’s no way forward for you .
📚it’s time to work 🚧