Cรปltรฎst wey thrรฉร ten Verydarkblackman don dey ask for forgiveness ๐๐๐
Cรปltรฎsts wey big pass his own cรปltรฎst wey dey Ratel don dey find am. ๐๐คฃ
Weray come outside dey ask for forgiveness but him no know say forgiveness no dey this side too?
Market no dey for Verydarkblackman h8ters today.
Na only we and bloggers see food chop today.
H8ters no get where to fit in ๐๐
1st video - Aproko doctor.
2nd video - Power Stations inspection
3rd video - NYSC Palava ๐๐๐
Many of dem don try do videos and later delete ๐คฃ
Obinna dey China dey inspect his another new batch of Power Stations.
Amara brother go think say na AI ๐๐
Anyways, make I call Amara on 0802500..... ๐๐๐
001 Osakpolo don go perform for Ghana, forget his own song lyrics for stage.
19 minutes after, baba wan comot for stage, dem lock gate against am them wan beat nonsense comot for e body๐๐๐
Ghetto bรณrn, raised for street.
Street Credibility ๐ฏโ
Street wise - ๐ฏ ๐ฏโ
Ruggedness - ๐ฏ โ
Voltage - 986469766543 volts
Una dey find am? Una no fit survive iron condemned and Kabawa boys,No way โ
Who dey check am? ๐๐
Take am play fess, Dem no dey tell person ๐๐