@kingbaddoo Guy u done colo 😂 see as you sound very stupid una say evidence no dey Dem show evidence u come dey beat around the bush 😅 wetin concern chocolate city with frosh telling zino to leave the label shey frosh deny say he no tell zino anything