@dammiedammie35 Anybody wey wan come work hard/stress, no suppose dey happy like this to come work hard / serve the people na…. Na person wey wan come jolly for the work dey happy like this!!!! 🤦♂️
We wey be 9-5ers sef dey vex when Monday dey near, except side largesse dey the work