Make I first even Unblock this pant washer first. Look here you Bastard @Peruzzi If dem born you well today abeg run your Mouth. I want to destroy you and everything you hold dear JUST FOR FUN. We done too dey code your fuck up for this Industry. Even that your fake relationship you’re so proud of i Go set am On fire this Morning. 🤣🤣🙄🤡
As all of Una done dey clearly wait my
papa wey be my backbone make e Die. I repeat if them Born your own Papa well mention my name Again. You know me Im A genius at Documentation. Let’s Go.
I go first prove who really HAS EVER smoked Crack between me And you for Starters. With Evidence. 🤣🤣🤣