Nah wetin we dey preach be dis
Nigeria men go buy expensive phones for girl wey no get anything wey she dey do
You are using 12pro max but you canβt afford to repair the back glass
E no pass 15k
You are now asking people to donate for you ?
Omooo almajiri ya weyrey gan π€¦πΌββοΈπ