Wizkid still wants Asake on his next album? Asake already dropped a full project and sold out the O2 three times without him. M$NEY crossed 500 million streams alone. Who really needs who? Make una keep disrespecting Asake while una artiste dey beg for the collab. This is for FC

Wizkid want still put Asake on his upcoming album ??π€¦πΌββοΈππ
Wizkid fans no respect Asake enough I swear πͺπͺπ₯
Asake dropped his own album without wizkid, Why canβt wizkid drop his own without Asake also ?ππ
make e flop πππ

None of una favorite artist get better song? Wizkid no promote still get 500m? Asake M$NEY already cross 500 million on Spotify and still dey run. Morayo no reach that level. Man wey tour cancel no dey prime. M$NEY already pass Morayo, face am.
That joint EP Asake do with Wizkid no be for Wizkid to carry Asake. Asake use am help Wizkid career wey already dey slow down. Before that EP, Wizkid need the boost. After the EP, Asake still dey run him race, packing arenas, while Wizkid dey cancel tour. Asake carry the EP.
None of una favorite artist get better song? Wizkid no promote still get 500m? Asake M$NEY already cross 500 million on Spotify and still dey run. Morayo no reach that level. Man wey tour cancel no dey prime. M$NEY already pass Morayo, face am.
Person wey no join una clique suddenly βnot real,β but una full time dey argue for man wey no fit sell him own show. Make sense first before una start checking who real
Giran republic for life πͺβ€οΈ

@4pf0009 None of your favorite artists has a better song than this track. he just doesnβt care!! Didnβt promote didnβt do nothing still has over 500m on this album so if he promotes nko?? Make Ona think before Ona talk no artist can lace Wiz always in his prime