@Wiseman738797@richandwako guy mind your business na, nor go let confra matter kee you oo... confra nor good leave people wey like am to do their things and find way better your life instead of to dey jump from one confra comment section to another.
Before person go open hin app send you money, no be your story touch am oo, na love wey him get for you โฆe no really easy for person to debit himself credit you !! ๐ง๐พโโ๏ธ๐ค๐พ
@coldheartsx3@whopls_ why we get military? na kush wan go fight bandit for country wey military dey, if una want make kush fight bandit make government kuku employ dem give dem guns and see how it goes.
@thomasNIsankara One thing i love about brotherhood is the feeling of having brothers and family outside your real family. You go just dey feel yourself, like you get many brothers.
Na my bro wey be men for give me enjoyment today but i dey far from am now.
Not a member but happy celebration