Luis Suarez on the Goat Debate π
π£οΈ I've played with them both I think No one comes close to Adult Messi. The vision, Taking Argentina to International Glory.
"All you had to do was Assemble Chile and you'd be done with Young Messi but Adult Messi held his own likes of France.
Young Messi una
He dey compete with Wasiu for international flop if no be say we later help hin career
If you dey support young Messi, life go don dey win you 20-0 first
@_DynamiteJeph Young Messi wey dey compete with general flop wey be Alhaji Wasiu
Old Messi dey compete with Mbappe and Haaland
Make Una respect your young international flop abeg