nah why i dey work for my money be this, cos i no wan ever find myself for situation wey person go send me money, i go tell am “Thank you, God bless you” and dem go think say i dey ungrateful
cos genuinely i dey very grateful, but watin you want make i talk after “Thank you very much, God bless you”
girl I invited earlier today said she stole 3 egg rolls from her workplace , say she steal one for me too ,omo tf I need to lock in , nah insult be dis nau