Wizkid FC go insults Artist and their Family but once dem do the same for Wizkid and family tears go flow like a river that day
Una go cry tire ๐๐๐
I be FC but shame dey catch me for wiz
You can't speak of Wizkid greatness in 2026 or 2025,,, you have to go back to 2020 like Wizkid is a past tense already ๐ญ๐
They made Wizkid and Wizkid should be grateful instead๐ค
Tems with essence
Davido with pakurumo video money
Drake with One Dance even though e no come closer
They made Wizkid and Wizkid should be grateful instead๐ค
Tems with essence
Davido with pakurumo video money
Drake with One Dance even though e no come closer