@Hybrid_Ola ๐๐๐๐Una go enter new relationship all Cux Una won spite Una ex quote๐
Iโm not the worst nigha you will meet shege still dey for front for u werey
@hillary_twts Woman funny gon. grl wey tell me about her friend wey be boy wey Dey do nail tech say grls Dey alwys do the boy anyhow me I kon Dey pity d nigha same guy nack am https://t.co/yNfwl0NmnN I mak sure say I fuck her over sha she tin say I forgive and forget lol I just Dey plot dey go
Spending so much money on sickness when there are so many other things that money could be used for. December is already ruined, and it hasnโt even started. At this point, I just want to be well and in good health.๐ฅน