@Oparamartin101 Bruhh???.....una dey yarn nonsense ooo in the name of stanship.....person wey dey sing like tiger gra gra....na him pave way for Burna okay oo
@AjMachalaa You sure say you get sense like this bro??......shey you read the rubbish wey you just tweet??....Wizkid what a guy....him go dey shame sometimes if the see as FC stupid reach
In fact I'm not sorry to say but na God go help me take each and every one of una wey talk say una wan cancel Burnaboy...God go help me suffer una....na person wey una wan cancel be this e dey put everyone one for world map...you go tey for your papa house inshallah fucking fools