@citytaliban@OgarDivine7@itzbasito I born pikin I con tell person... Instead of congratulations... First thing wey the person first talk na if I sabi wetin I dey do ... Ashow na?? ...for pikin wey I don born...wetin he wan make I use that kain talk do again??... Make he kill the pikin??
@AmandaGreyg@BobbyToolz@Zlatan_Ibile Shey you no fit read ni he talk say "he reach out to some people before he fit see am call"..read to understand egbon
14M ๐ Congratulations Wonnn Successfully ๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธโ โ โ โ โ โ โ โ โ โ โ โ ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ โค๏ธ
Drop your SPORTYBET ID NUMBER fast
Crediting from the first 200 Likes โค๏ธ & Retweet