@AnyanwuMalachy But you were there...how did you react? Did you interfere?
Any story wey una cook up, nah we wey no dey there go dey help una interfere!๐
@Nsukka_okpa Oyiga,stop this rubbish abeg! We no dey follow una do GOAT argument anymore, we've cleared that in '22, anything now is just add ons. Alhaji WASIUUUUU will not win the WC,thanks.
PS: No make me vex for you o๐๐ซด๐ฝ
@footbolmatter10@PreciyIsi Lmao, @footbolmatter10 you're saying he should take another SS at the 60th minute, but your Mallorca SS was also at the 46th minute.
EPL una!๐ ๐ซด๐ฝ