@dark_saml Werey ๐
Wetin you don use your money buy me before? ๐
And you want make THEM help you verify your acct
You wan reap for where you no sow?
You dey use Shevchenko threaten for August 2026? ๐
The werey na only if I wan play English team event he dey make my bench ๐.. He no dey start sef ๐๐ญ