@musa_kiliya Base on location I will advice him not to go to Nigerian army university base on it location u may not have much business opportunities or side hustle ,so I think ur academic will be better
@EmmyPromise71 His job you say, without any verification, so his job is be accusing people up and down ,this man never post anything like that ,if you truly want to know the origin ,then go after the person that posted it first .
@The_Abe_Machine Hmm, people dey craze for this country oo , make una go hold the person wey post am them let the person lead you guys to the origin of the video, you wey accuse nobe dey prove ,some thing no dey him page but una dey shout since morning abeg make una rest
@PRINCIPAL_XYX@N3duglamour Is that how the presidency works, they will online and get ai generated video them come and arrest person ,see people wey later una go say una want better Nigeria ,
@MasterBolaji The way una dey carry this matter for eeh be like say una like how this country dey oo. Una no carry insecurity matter for head like this oo ,if they pick am and so ,wetin go change for the country ?