@Nigeriangod_ If na money them give una that same energy will no be reciprocated but when it comes to cheating una toto and prick go dey rise
Una wey be say spirit of jezebel dey una but your just using cheating to cover up
@Mazi_Chinonso1 Werey OS no dey see customer again ๐
Cause for you come out and rant about guys been lonely, madam itโs actually you that need that relationship cause your lonely or you just need prick ๐
@General_Somto How far face front before you go get accident or jam person car
If you even want to rant or make a point canโt you do it in the comfort of your home why should it be when your driving eeh madam aba
Una go just dey risk una like
Be safe
@ma1ybe You guys really have issues canโt you just be happy
Like really feel sad for yโall seriously ๐คฆ
Go out touch grass be happy must every thing you see be sexiest or categorized ๐คทโโ๏ธ
@MelaninJelah That one na lie
Its either you are seeing the signs but you decide to go ahead and you later see wonders or your the sign that later show wonders ๐คทโโ๏ธ
It just keeps getting worst and worst
And they keep stopping low ๐คฆ
โvoters collecting #20,000
Having the backend of of INEC sever
Sharing voters cardโ