@GossipMillNaija Apc govt don Weaponize poverty ! Na wetin Tinubu talk b4 he enter b dis but gullible people no sabi d English, give dem agbado eBa groundnut fufu lol e dey happen oo ! Una never see anything if u vote him in u don doommm b dat
@LamineRoIe@trentmare Na why u run go comment in any matches! U run go set ur ringlight dey yarn rubbish! Indeed nobody cares yeye yeye ! If u no talk abt Cr7 u no go chop werey elenu
@sonders_808s@wizkidayo Den go con cry sea ! Omo I go too like am baba fit con use a week break record first to reach billions ooomoo make baba run am ooo ! I wan see there cry small
@NMaduka15596@john322226@selecaoportugal What's Cr7 work ? U b fool ! Cr7 is a striker in the team an his work is 2 score goals for dem nd nobody is playing with him ! The blames goes to the team not performing there roles ! And martinez too easy on them ! If he wanna go far he have to be strict like mourinho bench dem
Nobody for this Nigerian industry can blend to different genres than Big Wiz ! Baba too blend for this Chris song ooo R&B wey classic #Goat#Wizkid@wizkidayo
@Furious_red_ Martini suppose bench all those player i swear and use another player to play and dey will win! Play to cr7 u win idoit fool @selecaoportugal
@instablog9ja But if it's Pessi that's 41 the media will say wow so good , the Goat at 41 at world cup wow incredible! The hate on Cr7 too much!!! They can't hide it anymore @Cristiano