@cmainx_ Bruhhh why you go Dey post person picture for cruise without their consent that’s really bad..I sabi this babe wey u Dey use her picture and she doesn’t even know
@UOladiti E come be lik say them just wan finish this lil Frosh career ni o, cause tell me why he’s trying to come back but another issue come up again 🤷🏽♂️🤦🏾