My koyin 💜our Koyin💜💜see as our boy set today💜I for Dey pinch my self if to say u no cm this brother this year cos na only u I Dey see💜
#KoyinSanusi#BBNaijaseason10
@dominic_sajo@DanielRegha u be bastard u just dey behind ur phn conclude say em run away fool,, em for cm online announce to u specifically say he dey support poco before u go believe say em no run away,una go just open mouth dey talk rubbish
@EbenPrince29326@davido Funny enough na u go dey fall😂well u no kuku dey up before mumu u look David finish say u dey wait em downfall 😂all the things wey dey happen for Naija wey u dey call your tinubu how many times he answer you??mugu
@BrownShugar11_ And Naso e go lie gv joana and anyone around her, just to mk her look like she’s that girl,omo I no expect say she fit say that kind thing and she didn’t deny, she started saying u said worse things
@olyxstarrr If na u how u go put am? no even mention ebuka, u clearly heard kayikumi, hear mensan, hear kola, hear Kaybobo, this one no pass shopping?mk una no dey justify rubbish