@thomasNIsankara Ma that shinning armour go kill you. So tinubu way Una Dey curse why Una no Dey talk him good side. Very evil man should be sent to hell
@Tufab Even if no be business if you no fit hold your artist dem go sign am na. No be person first sign rema before another sign am. Abeg carry this rat brain go nassarawa Facebook