@instablog9ja All those girls wey use that sound βthis is a testament that God is good. And thereβs nothing juju can doβ
Na them be this.ππ
For starters, how do u even collect a shop of 5m and u know deep down that u. Am not keep up.. Hoooow?
Na so hookup take Dey start o.
@39billion This guy dey deliberately pick nonsense games..ππ
Everyday o.
He makes nothing less than 30-40m for sporty everyday.
I no do again abeg..ππ