@Kid33yg See the way u guys are insulting women ๐คฆ๐คฆ
Some tyms I wonder if some of u guys came out from woman virg I swear
Woman mumu una go talk, woman wise una go still talk dem swear for unaaa?
@X_kachi@Shadaya_Knight I go lie for u
God bless u Kachi
See some of u here as a guy never see 1m wey be ur own personal money bfor, but here u are talking to a girl of 24 yrs old that can feed u and ur family for a whole yr
Social medium dey make us feel among I swear ๐๐๐๐
@Weendeey01@Shadaya_Knight @HerbertShingi See them๐๐๐๐
Men wey dey look down on women chai
Women pls train ur male child well oo make u no go raise rubbish say na man u born
@Shadaya_Knight@Weendeey01 @HerbertShingi U are sick in the head
Was ragina ever broke?
U don't have what to say guy so rest plss
U are here insulting people as if u are the only one that knows how to talk
People like u go dey do anyhow to girls forgetting say na woman born u
Abeg shift jorr
@Prince_NedNwoko U enjoy family but na only ragina children dey show for camera lolzzz Epa rest abeg
Me and u knw say u dey try pepper Gina but guy the girl don go so no too think am