@MTNNG Very obvious you all are criminal entities in disguise, uptil now the issue I reported is still not fixed and you claim to be a company. Extorting money from citizens. Criminals
@Omojuwa@PeterObi@Omojuwa as you collect money dey side bad governance you wan come influence us wey no collect money make we support nonsense wey you dey support?
@MTNNG I paid for Apple music for the cost of 1300 till now I canโt access the service and you all keep telling me that my issue has been queued and the subscription has been running without me using it. Thats robbery
@channelstv If una shit on us finish make una piss join am na our fault, if big men don start butt licking wetin remain for poor man again๐คท๐ฟโโ๏ธ
@table_shaker_ Well 1 million no get level again so I no blame her, but na person wey see this type of girl con decide to date her na the person I blame bcos this type of girl suppose remain single for the rest of her lifeโฆ like her level of entitlement is hereditary
@BwalaDaniel Once una join that demonic party @OfficialAPCNg una brain go just die automatically, all of una go use @PeterObi dey trend make thunder strike you for there
@GazetteNGR Nigeria has Spiritual issues? Well that is why youโre a pastor, Daddy GO we need your help now to get us out of it, abi its bigger than you? I just hope you didnโt say this cos I suppose swear for you for wetin you do in 2015. Just face your church and leave politics
@ARISEtv See as person wey call him self lawyer dey find better words to use cover him client case, but watch @DeleFarotimi speech and you will love English language
@renoomokri@renoomokri rest and leave Supreme Court to decide the matter, why the thing dey pain you pass Tinubu wey get the case? You just wan come back Nigeria ๐ณ๐ฌ yeye man wey no get sense