I no even know who wicked pass self
Whether na Jezebel, Herodias or even Sapphira wicked reach this wife of 🦇 …. So heartless 💔 🦇 abeg mk u and ur family leave the good pipo of Nigeria alone 🙏
#TinubuAndGangMustResignNow
A video showing a Nigerian Army officer risking his job while advising Nigerians to vote for the right person, because whoever Nigerians vote for will determine who gives them orders. Please take one minute to repost this video for others 🙏🙏🙏
🚨🏆 𝗕𝗥𝗘𝗔𝗞𝗜𝗡𝗚: Cristiano Ronaldo becomes the first player to win 𝐋𝐞𝐚𝐠𝐮𝐞 titles, 𝐆𝐨𝐥𝐝𝐞𝐧 𝐁𝐨𝐨𝐭, and 𝐌𝐕𝐏 awards in 𝐟𝐨𝐮𝐫 different countries across 𝐦𝐮𝐥𝐭𝐢𝐩𝐥𝐞 continents. 🤯
He doesn’t follow records, records follow him. 🐐
@willsDjw@olatrent@DeeoneComedian Baba free keh e nor fi possible see those women face na, na their daily 2k weh dem one pay de mk dem pass thru all these stress, I just Dey pity them
@festus1501 Kaii for real life ur teeth for don full ground for this u just typed oloriburuku ode, road weh u nor Fi move in peace bcus of kidnap and bandit, Nelfund show me three pipo for ur family weh don receive am…. Stop preaching about that failure called tinubu 😤
@AmosTaiwo19@ADCVanguard_ Ur mumu nor too much oloriburuku tribalist 🥹
U will ask for bread but you will get stone in return…. nonsense since suffer no Dey tire u werey
@officialABAT@asovilladigital Anyone still supporting you will never know peace 😤💔 pls do us, the Upright Nigerians, a good by resigning because you are not capable… oga abeg resign now weh dem use peace beg u oo to avoid more damage 🙏