@ChurcH94414@tessysmitha@mixandrix102 U self no deserve see the light of today๐ even some guys Dey find it hard to be home on time, their wahala for that house can be too much. So why una con Dey cry say she never wan go house. And which sensitive info Dey that msg wey u feel say she for no post. Oni pe laye๐