@ruffydfire The funny part is they'll drop 50k for all of them to share after this kind of a hard job when there are machines fgs, they'll end up with #6500 each
@footbolmatter10 Pls I'm a barber newly reside in Abuja, my former place of work closed down and I've been in search for a while now, if anyone can help financially pls do, in God's name pls, things are really tight for me this period...
@Verydakman_ Bro even if I sleep with ur woman which is one of the highest men's fvckups, bro all of una no get any right to lye me down and flog me, highest na to comot for the house and ur life baba, because, Omo una go see a different level of madnes 4 dat house if na me, see jonsong na...
@i_am_cyndy_bae Very stupid human being... How can u even joke with your life at that level... Driver dey sleep, you dey record... Omo this phone wey all of us dey us, some phones na werey dey use them...