What does everyday life look like for guys who are single?ββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββ
Must be frustrating right?
@FabrizioRomano@JboyYtf88062@olliefoxy@JornGjersoe72 Yeah. this is the fabrizio we will all love to see now. You all take calm people quietness for weakness a lot. He can speak for himself and defend himself and thatβs what he is doing now. Love it β€οΈ
@Adikastakes More like βI have been a fan of this club since I was a kidβ after they sign for a new club.
all dem adika self, dem one dey whine us now. But bro is so likeable though.
@FabrizioRomano@JboyYtf88062@olliefoxy@JornGjersoe72 Fabrizio here in Nigeria we love what you are doing. If you need fuel, kerosene, gas, firewood please we will be willing and available to donate to keep the fire burning
@FabrizioRomano@JboyYtf88062@olliefoxy@JornGjersoe72 Yeah. this is the fabrizio we will all love to see now. You all take calm people quietness for weakness a lot. He can speak for himself and defend himself and thatβs what he is doing now. Love it β€οΈ
@itzbasito@bi_bimpe omo dis guy really dey learn a lot from tinubu. see as him divert from wetin dey ask am, dey use question answer the said question again
@_iamhaywhy who fit collect 40% from two twins, he no go mind give you 20% make him take 80% and na you get the business both the business idea. better pinch yourself for that dream wake up.
@JbrandyOfficial If u drop opinion now dem go say βna only for Nigeria person dey compare who suffer passβ but my bro, u still see money tr from 3 banks na, even if na 1naira u see tr from de 3 acct each. u don dey settings of you seeing say you dey alive but u go dey like who no dey exist?
@officialABAT make we imagine say na this baba, naim god send as jesus come kpai for our sins, immediately baba reach earth here, e for be our end oo, and he go follow god drag heaven say na him and he wife go rule both heaven and earth.