@jennygodswill The one I Dey cook for house how many of una come support me wey you Dey expect make I use my own transport go look who Dey cook for her own record😒
@erigganewmoney Delete
Trip to the south
Big
Biggy man
Lost boy
Hold up
Ghetto prayer
You Dey spit sha
Lagos gist
Loyalty
Bless me
Industry night
Wrong advice
And many more…………
@yabaleftonline Who naked no Dey shook hand for pocket.
Na person wey start Dey finish.
Na who get grace Dey say by the grace of God
And many more………..😂😂😂