this Agege bridge na the worst place to pass as a motorist or a pedestrian.
if you dy drive those demonic police go stop u.
even if u use bus, agbero go disturb you when u wan cross train tracks.
i gt PTSD for this place omo.
I no even blame OS sef
gbese wey dey my head now if I see where I go stand make babe carry me give me turkey and wine still knack me con press 100k I no go fit refuse am o
@foluswago lol them go first use style beg you for money if you mistake give them , them go gather around you start. to dey threaten your life , just dey go no stop or talk to them , I live around sango and I frequent agege so I no dey fall for their tricks
Good morning my people, after spending 3 days in detention over a post i jokingly made about Alabi not having a child last week. I'm back again! 🙏🏽 so I say make I quickly eat this small rice and egusi before I enter site go secure my daily 4k 💪🏽 my supervisor don dey call alrdy