Things wey suppose lead to outrage Dey lead to skit, and when them make am them go begin remind una wey be audience say una no be their level and una broke.
"If you sell 300 akara a day, that's 50k a day, that's 1.5m a month and 18m a year. You are earning more than bank managers".
Some of you need to face firing squad or electric chair. That's the only way.