@naijaconfra This one no go end cultism as far as youths still dey carry tools like Cutlass, axe, knife and so on. There's other way to ends cult violence in Nigeria lol
@200millionJ@naijaconfra Most of this horrific killings na even eiye start them before Ayes, no be this month eiye cut one aye preek and also cut one aye like grinding pepper, slit another aye for neck, both eiye and aye na demonic to the society
@itgetsbetter1st@200millionJ@KingSizeAutos@naijaconfra Make them go watch that eiye wey cut aye preek this year na NC post am, even the one wey dem cut aye like grinding pepper and feed am to ants. Make ayes no dey deceived themselves because no frats fear, they all copied most of their patterns from rivals
@Keanu2179@naijaconfra Omo if na impersonator dem no go kill am like that, which means Ayes know him before that ID showcase, Ayes sometimes just want prove point. Maybe that guy dey aware and refused to ID him real identity.
@jN_badperson@200millionJ@naijaconfra No frats fear Ayes except na Ayes dey deceived una self , if you like go if war set no hide yourself, dey claim rivals fear Ayes
@jN_badperson@200millionJ@naijaconfra Continue dey deceived yourself and dey claim wetin una dey copy from rivals. Even this tactic na elebe start am before Una dey use am, most of all these barbaric eiye start and dem worst, this year dem cut aye preek, same same year dem cut aye like grinding pepper,