@jenn_Aniston196@Annapaul113@Sashabanks4lu@naijaconfra Oga no talk wetin you no know, them drop olabisi because of eiye go drop leke and one alora wey enter their hood go find girls few weeks before them drop them.. ban no dey hit matter wy Dem don pt..
@Annapaul113@Sashabanks4lu@naijaconfra Lol when ban don pt matter e don end, so they go pay any price before pt, them no dey do like elebe wey go dey drop person for matter wey sup for 2013. Or ayes wey like rememberance